Onye N'ekwu

-
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Onye N'ekwu - Henrisoul Lyrics


Pre-Chorus
Onye nekwu, na wetin you dey do eh
Onye nekwu, na wetin dey do you eh
Onye nekwu, why you dey run your mouth o
Onye nekwu, tell me wetin you dey yarn
Chorus
Everything na from the father
E go give you all you wanna
Oya sare k’owa surrender
But you need igbala, oya call am
Everything na from the father
E go give you all you wanna
Oya sare k’owa surrender
But you need igbala, call am
Verse 1
True prosperity from God of eternity
True prosperity from God of humanity
Because of Bugatti, you forget eternity
Because of Versace, you forget eternity
Wetin dey make you dey do like this,
You dey do like this, you dey do like that
Wetin dey make you dey run like this,
You dey run like this, you dey run like that
Jesus is the ladder,
Leading to the Father
Follow the true ladder wey go lead you to the Father ehen
Verse 2
Your view of the problem is flawed
We fight with the penned not the sword
The strategy Logos, the tactic is Rhema
The malady wilts at the word
Dont confuse the evidence
Dont misconstrue the prevalence
The truth must still take precedence
This truth weighs more than common sense
If I said it once I said it twice
No need to run like three blind mice
The stuff around is pouring in
The dam is burst, its flooding in
But wait, but wait, Im feeling a change in the state
It feels so good I cant relate
I have no need to compensate my faith
Vamp
Obu onye nekwu o
Ibu onye, obu onye nekwu
If you need Igbala call am
Download song here

Onye N'ekwu lyrics !!!