Im Saint Ikaws
Im forever a Spirit in a body
Glory!
(Brrrrrheeeee)
(Skrrrrrtyyyaaaa)
I gat God in my life ( × 3)
1, 2, 3
(Skrrrrrtyyyaaaa)
I Gat God In My Life (life) ×2
Thats why me Im moving and moving
In grace Im grooving Im grooving (ra)
I gat God in my life (life) ×2
Thats why Im a spirit in a body
See my life is no longer funny
I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay
I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life
Verse 1
I gat God in my life
Thats why me I no go dey complain
No matter wetin dey sup
Abobby I go still dey maintain
This kind life wey me I get so
Abobby I no go fit explain
My soul winning now na kakaraka
I dey win dem still I dey retain
I gat God in my life
The truth is Ima blessed man
I gat God in my life
When people see me they say hommie you blessed man
I gat God in my life
No more struggles yes Im at rest man
I gat God in my life
Put Usain Bolt for this track
Ill still be first man.
I gat God in my life
Anything wey I dey talk e dey come true
I gat God in my life
The fact remains theres
Nothing I cant do
I gat God in my life
Thats why me I no go dey fear fear
I gat God in my life
All things I ever needed is right here
Hook
I gat God in my life ( × 2 )
When you look at me tell me what you see
Its all God in my life (ra)
I gat God in my life ( × 2 )
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life
Chorus
I Gat God In My Life (life) ×2
Thats why me Im moving and moving
In grace Im grooving Im grooving
I gat God in my life (life) ×2
Thats why Im a spirit in a body
See my life is no longer funny
I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay
I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life
Verse 2
I gat God in my life
Aboy this one no be bobo
Cos I know who I be
I con realise say na Jesus Christ be the koko
And he gave me all things
And this one is bigger than winning a lotto
And he gave me all things and this one is one bigger than bigger bigger bigger
I gat God In my life
Its impossible for me to get sick
I gat God in my life
God is my strength so I can never get weak
I gat God in my life
I no up dey small always go dey grow big
When they ask me
Na who dey do am
Omo I say God is the secret
I gat God in my life
Hommie Im one with the God head
I no send the things wey dey happen around me
Cos Im the overall head
I gat God in my life
Steady steady elevating
My life con be upward and forward
So you can say that Im levitating
Hook
I gat God in my life ( × 2 )
When you look at me tell me what you see
Its all God in my life
I gat God in my life ( × 2 )
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life
Chorus
I Gat God In My Life (life) ×2
Thats why me Im moving and moving
In grace Im grooving Im grooving
I gat God in my life (life) ×2
Thats why Im a spirit in a body
See my life is no longer funny
I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay
I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life